ICIBILLET.COM
ICIBILLET
Paroles de chanson
03/05/2026
Na So
Par Shallipopi
Album : Na So

Shalli-fucking-popi, the President

Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi

Seh-seh, seh-seh (wey)

Yo X (wey)

(Say) na so (na so)

Na so (na so)
Na so (na so, na so)
Na so (na so-so-ri-so-so)
Na so (ah-ne, so-so-na-so-so)

Na so (wey)

Na so (say)

Na so, Gi– (wey)

Wey, anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (confirm)

I get too many, many, too many, many bills on my neck (wey)

Make dem let make I breathe (nor go dey)

Nor be today we come (ehn?)
E nor get hot conversation wey we never gist (say?)
If you nor like Shalli', you dey miss (clear road)
Verified Pluto cannabis (wahala!)
Turn well, let me give you from the back, babe
Kasabisa, slap you from the back like a black babe (ehn?)
To avoid Plan B, plan well for Plan A (wey)

If you nor dey whine your back like a ogbanje

You know your body park well like lorry
Sexy G.H. girl looking foreign (confirm, say)
I dey scarce if they're looking for me (wahala)
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body (say, say, say, say)

Na me dey totori their body (say, say, say, say, confirm)

Wait, oya no stress like baba Wizzy, oh

Nobody wey fit touch my steeze, you know (confirm)

Wey, life only easy for Mr. Eazi, oh

Life only sweet when you know the things me know

Say na me them dey play for radio

Na real life, say e no be story, oh (ehn?)

Nor be Juliet, I nor be Romeo

Elon baby, oh, common leave me, oh

Say, who dey manya? Say, who dey manya, na?

Who dey manya? Say, who dey? (nor go dey)

Who dey manya? Say, who dey manya, na?

Who dey manya, na? Who dey? (nor go dey, wahala)

Say, who dey manya? Say, who dey manya, na?

Who dey manya, na? Who dey? (confirm, way)

Who dey manya? Say, who dey manya, na?

Who dey manya, na? Who dey? (wahala)

Na so (na so)
Na so (na so)
Na so (na so, na so)
Na so (na so-so-ri-so-so)
Na so (ah-ne, so-so-na-so-so)

Na so (ah-ne, ta-na say na so)

Na so (ah-ne, pera say na so, na we dey manya, say na so)

Wey (say) anytime me I shoot my shot

I swear me I never miss (confirm)

I get too many, many, too many, many bills on my neck (wey)

Make dem let man breathe (nor go dey)

Nor be today we come (ehn?)
E nor get hot conversation wey we never gist (say?)
If you nor like Shalli', you dey miss (clear road)
Verified Pluto cannabis (wahala)
Turn well, let me give you from the back, babe
Kasabisa, slap you from the back like a black babe
To avoid Plan B, plan well for Plan A (wey)

If you nor dey whine your back like a ogbanje (ehn?)

You know your body park well like lorry
Sexy G.H. girl looking foreign (confirm, say)
I dey scarce if they're looking for me (wahala)
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Na me dey totori their body (say, say, say, say)
Na me dey totori their body (say, say, say, say, confirm)
Na me dey totori their body (say, say, say, say)

Yo X, yo X

Gi–

Gi–, Giddem

Imprimé depuis ICIBILLET.COM - 03/05/2026 01:54