ICIBILLET.COM
ICIBILLET
Paroles de chanson
05/05/2026
Para mood ft corizo ,vp
Par corizo4life
Album : corizo4life Songs

Para para

El fucking Corizo

Para para

Dem break my heart but thank God dem no break my sterm

VP call my cab man, I wan enter cartel

I wan enter para mood
Para para mood
I wan enter para mood

Para para

Make we con dey move
I wan enter para mood

PARA PARA MOOD!

Dem break my heart, thank God dem no break my sterm
I wan enter para mood

You should-

Know good or bad (bitch)

What's right or wrong?

I no do you bad thing

Why you do me wrong?

Corizo, who you wrong?

I dated, I live in goin

I thought you were on safety

You fired, heart-e gone

Pastor! I need to be counseled!

VP, call me cab man, I wan enter cartel

Loose guard girls for my hood, all because of you

VP, I call dem loose

And your girlfriend sef na loose

I wan enter para mood
Para para mood
I wan enter para mood

Para para

Make we con dey move

I wan enter PARA MOOD!

Para para mood
Dem break my heart, thank God dem no break my sterm

Enter pa-

I remembered the first day that I met you

Shot my shot with stone like I'm David in the Bible

I come unlock your heart

Throw the key for ocean

The boy wey go replace me go swim river with shark

I new buy PS5, I no come play with your heart

Instead, I buy another pad make we play together

Melanin dark skin, indeed black is beauty

Still got me wondering why Michael Jackson bleach he own

You got me wondering why Michael Jackson bleach he own skin

Got me wondering why he bleach he own

You got me wondering why Michael Jackson bleach he own skin

You got me wondering why he bleach he own

Every "I love you" I sent I meant it

Don't you know big boys cry too?

My time you fucking wasted

You're my tactom, you seek impatient

Pastor, I need to be counseled

(PASTOR! AYE YA YA YA YA!)

VP, call your cab man low key, I wan enter cartel

Loose guard girls for my school

VP, I call dem loose

Hhh-heh, you dey call dem loose, all your girlfriend sef na loose

Fuck! Loose guard! Loose guard!

Para para!

Hello? Hello?

How far na? You don buy am?

I dey o, how e be?

Omor, I dey o, you don buy am?

Omor, see ehn, that cab man ehn, he nor dey pick my call

I dey get urge, help me go na, abeg

You know s- You know say day don dark so ehn, I wan

Abeg na, I fi' credit am, 30 for 4

Do am for me na

You say police- Police dey dey road

Do am for me blood

I- O-, okay, na because say na you o

Pamparampa, para mood

Paramparampa, pa-

I say, pamparampa, para mood

I wan enter para mood

Pamparampa parampa

Pamparampa, para mood

I wan enter, enter para mood

I wan enter para-

Hello? Hello?

Hello blood, how far na?

Why you dey talk like who dey die? Where you dey?

Omor, I just dey para

Where you dey?

Ah! urge wan kill me for house

I just dey this Adesuwa here, Police just hold me here, omor

Police weytin?

And I tell you just now o, EF-, EFCC just hold me

Those stinky on uniform?

Yes na, and I tell you just now o

I told you before, nor be all those stinky when dey here so

And the money just too big, Ah God!

Hello? Hello? Where you say you dey now?

Omor, I dey this Adesuwa here

You dey hear me?

I dey hear you

I nor dey hear you na, how you come take dey hear me?

Hello, you dey hear me?

Ah! Call DY, Call DY, I nor dey hear you, I nor dey hear you

Or call your Mama, I nor dey hear you

Officer, you dey hear?

He don loose guard me

Blood, you wan loose guard me?

Courage, you're wicked, heh-

Imprimé depuis ICIBILLET.COM - 05/05/2026 04:10